Thursday, 21 November 2013

BIG BUTT CHICS ARE SMARTER DAN AN AVERAGE BUTT CHIC...How true is dis





Scientist don commot again come dey yarn some kind tori wey dey burst my head.. dem dey yarn say girl wey get big ynash smart pass d ones wey get average ooooo.. how tru dis tori be..

Na  1 of oxford university scientist yarn dis tori ooo.. dem say out of all the fat wey dey girl body dem say  na dose women wey get phat buttocks buttocks dey less likely to get diabetes and are more like to produce hormones that break down sugar quickly
 d scientist yarn tori tori oo him even say dem dey less prone to heart diseases...
All is na tori ooo, dem no say make girls go dey buy artificial ynash oo.. na natural ynash,buttocks d scientist yarn oooo
AS D STORY DEY COME I GO DEY UPDATE UNA

2 comments:

  1. na so oooo scientist don research their nonsense

    ReplyDelete
  2. how true can dis be??

    ReplyDelete